MP3JOSS

Ayra Starr - Rush (Lyrics)

Ayra Starr - Rush (Lyrics)

Choose Download Format

Download MP3 Download MP4

Details

TitleAyra Starr - Rush (Lyrics)
AuthorThe Vibe Guide
Duration3:06
File FormatMP3 / MP4
Original URL https://youtube.com/watch?v=tyscwiCTRzI

Description

Ayra Starr - Rush (Lyrics)
Ayra Starr - Rush

For more quality music subscribe here ➡ http://bit.ly/sub2thvbgd
We're on Spotify ➡ https://spoti.fi/37r55sT
🔔 Turn on notifications to stay updated with new uploads!

✖ Stream / Download:
https://ayrastarr.lnk.to/rush

✖ Follow Ayra Starr
Twitter: https://twitter.com/ayrastarr
Facebook: https://www.facebook.com/starrayra
Instagram: https://www.instagram.com/ayrastarr/

🎤 Lyrics Ayra Starr - Rush:
Ohh (Vibez)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them they run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling with us, oh)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, yeah
Pa pa pa ri, pa ri pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje
Can never take my cake away
Aje, you can't count my grace
I just dey my lane, my lane
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling with us, oh)
'Cause e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh

THE VIBE GUIDE - Your guide to the latest music trends.
➡ http://instagram.com/thevibeguide
➡ http://snapchat.com/add/vibeguide
➡ http://thevibeguide.net
➡ http://facebook.com/thevibeguide
➡ http://soundcloud.com/thevibeguide
➡ http://twitter.com/thevibeguide

Send your submissions: https://submit.thevibeguide.net

#afrobeat #lyrics #music

🎧 Just For You

🎵 - Emin & Jony 🎵 Whim Whamiee - Pluto & Ykniece 🎵 Havana - Camila Cabello Feat. Young Thug 🎵 Daisies - Justin Bieber 🎵 Survive - Lewis Capaldi 🎵 Blink Twice - Shaboozey & Myles Smith 🎵 Thinking Out Loud - Ed Sheeran 🎵 Nuevayol - Bad Bunny 🎵 Somebody That I Used To Know - Gotye… 🎵 Go Baby - Justin Bieber 🎵 Luther - Kendrick Lamar & Sza 🎵 Can I Gaal Yu - Sickboyrari