MP3JOSS

Burna Boy - Anybody (Lyrics)

Burna Boy - Anybody (Lyrics)

Choose Download Format

Download MP3 Download MP4

Details

TitleBurna Boy - Anybody (Lyrics)
AuthorDark City Sounds
Duration3:09
File FormatMP3 / MP4
Original URL https://youtube.com/watch?v=VAegBtyqJ18

Description

Burna Boy "Anybody" Lyric Video
Stream/download: https://Burna.lnk.to/AnybodyID
Official music video: https://www.youtube.com/watch?v=so4dgTRaWFk
Official Music Video: https://youtu.be/so4dgTRaWFk?feature=shared

LYRICS:
GBESE!

I don charge my energy
I no get time for no enemy
Tori pe Won le to mi
Nothing wey person never see
Omo Nothing wey person never see
Forget I say fashi

Money soon expected
Je ki awon padi e je m be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje

I been dey answer them yes sir
Now na me them they answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know sey I special

Anybody wey no want to soji
Anybody wey no dey carry body
Nak am something eh hen
Nak am something
To ba ta fele fele
nak am something

You wan chop where you never work
Shey na Because me sef I never talk
I look you dey laugh you gan gan gan gidi gan gan gan I sha know sey the time go come Omo i know sey the time go come When You no go fit lie no more Omo omo life na turn by turn Whether you like or not To ba ginger me ebeskele go burst Kigbe je Kan gbo o

Anybody wey no want to soji
Anybody wey no dey carry body
Nak am something eh hen
Nak am something
To ba ta fele fele
nak am something

Money soon expected
Je ki awon padi e je m be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje

I been dey answer them yes sir
Now na me them they answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know sey I special

Anybody wey no want to soji
Anybody wey no dey carry body
Nak am something eh hen
Nak am something
To ba ta fele fele
nak am something

GBESE!

Eni to ba ta fele fele
La go lori e
Eni to ba ta fele fele
La go lori e
Eni to ba ta fele fele
La go lori e
Eni to ba ta fele fele
La go Lori e

Follow Burna Boy
http://www.onaspaceship.com/
http://facebook.com/Officialburnaboy
http://instagram.com/burnaboygram
http://twitter.com/burnaboy
http://soundcloud.com/burnaboy

Subscribe for the best lyrics videos and best music from your favorite artists.

Lyrics On Lock brings you the hottest songs in R&B and Hip-Hop. Sing along with your favorite tracks from Gucci Mane, Kodak Black, Meek Mill, A Boogie WIth Da Hoodie, Trey Songz and More!

#BurnaBoy #Anybody #Lyrics #afrofusion #AfricanGiant

🎧 Just For You

🎵 Wake Me Up - Avicii 🎵 End Of The World - Miley Cyrus 🎵 Azizam - Ed Sheeran 🎵 Anxiety - Doechii 🎵 Rolling In The Deep - Adele 🎵 We Pray - Coldplay Feat. Little Simz… 🎵 Giddy Up, Gorgeous - Tanner Adell 🎵 Bundy Vision - Media Puzzle 🎵 Abracadabra - Lady Gaga 🎵 Sapphire - Ed Sheeran 🎵 Starships - Nicki Minaj 🎵 Golden - Huntr/X, Ejae, Audrey Nuna, Rei…