Gold Martins - MAN WEY GOD SHOW MERCY ( Cover) Original song @Ministerguc #manweygodshowmercy

Details
Title | Gold Martins - MAN WEY GOD SHOW MERCY ( Cover) Original song @Ministerguc #manweygodshowmercy |
Author | Official Gold Martins |
Duration | 6:52 |
File Format | MP3 / MP4 |
Original URL | https://youtube.com/watch?v=3FV_PUqvfdM |
Description
If to say na might
If to say na power
If to sey na anything wey we fit use dey brag oh
I for don die oh
I for don craze oh
I for don kpeme oh
I for don lose oh
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life
ohh, ohh, ohhh
ohh, ohh, ohhh
If to say na money
If to say na connection
If to sey na anything wey we fit use dey make mouth
I for don die oh
I for don lost oh
I for don kpeme oh
I for don lose oh
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life
I be man wey God show mercy
Man wey God show… haa
#gospel #viralvideo #gospelmusicgospelmusic #goldmartins #worship #goldmartinsmusic #ebukasongs #jesus #guc #manweygodshowmercy #manweygodshowmercy #goldmartins #goldmartinsmusic #mercychinwo