MP3JOSS

Kizz Daniel, Tekno - Buga ( Lyric Video ) | Lemme see you go (o-lo-lo-lo) ...... Buga wọn,

Kizz Daniel, Tekno - Buga  ( Lyric Video ) | Lemme see you   go (o-lo-lo-lo) ...... Buga wọn,

Choose Download Format

Download MP3 Download MP4

Details

TitleKizz Daniel, Tekno - Buga ( Lyric Video ) | Lemme see you go (o-lo-lo-lo) ...... Buga wọn,
AuthorJustified Melody
Duration3:04
File FormatMP3 / MP4
Original URL https://youtube.com/watch?v=ulk-ajhpwO0

Description

♫ Kizz Daniel, Tekno - Buga ( Lyric Video )
Stream/Download: Stream: https://music.empi.re/buga
For music submission. Email justifiedmelody1@gmail.com
#KizzDaniel #Tekno #Buga
💚Subscribe: https://www.youtube.com/c/JustifiedMelody
⏯ Lyrics
Hey!
Don't Sleep
Don't Sleep
Wake up
Collect your money
(Collect your money)
Wake up, eh!
Collect your money
(Collect your money)
Wake up
Giddem
Gbe'ra, gbe'ra
Gbe'ra go get that mullah (wake up)
Mo ni ko kala
Kala gb'owo yẹn o
Kala gb'owo yẹn l'ọwọ dealer
You don work, you don try (try)
You suppose to dey j'aiye (j'aiye)
Kilo kan mi kan pesin matter o
Pesin wey don grind, oi
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, ko ni baje
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga
Gbe'ra, Oh Ai
Gb'era o
Gbera
Go get the dollar (wake Up)
Go baller, kala gb'owo yẹn o
Kala gb'owo yẹn l'ọwọ dealer
You don work, you don try
You suppose dey high
Ki lo kan wọn, o ṣẹ fun wọn
Pesin wey don high
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, koni baje
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme see me you buga wọn
Lemme see you ooo
You don work, you don try
You suppose to dey fly

:) For music submission. Email justifiedmelody1@gmail.com
©justifiedmelody....[See, Learn &» Enjoy mellifluous songs every day]

🎧 Just For You

🎵 Ill Wait All Day (4 U) - Eli Escobar 🎵 We Pray - Coldplay Feat. Little Simz… 🎵 Pas Jalouse - Bamby & Kerchak 🎵 Headphones On - Addison Rae 🎵 Soda Pop - Kpop Demon Hunters Cast 🎵 Perfect - Ed Sheeran 🎵 Price Tag - Jessie J Feat. B.o.b 🎵 Nice To Meet You - Myles Smith 🎵 Let Her Go - Passenger 🎵 Nuevayol - Bad Bunny 🎵 Giddy Up, Gorgeous - Tanner Adell 🎵 Blessings - Calvin Harris Feat…