MP3JOSS

Patoranking - Babylon ft. Victony (Visualizer)

Patoranking - Babylon ft. Victony (Visualizer)

Choose Download Format

Download MP3 Download MP4

Details

TitlePatoranking - Babylon ft. Victony (Visualizer)
AuthorPatoranking
Duration2:55
File FormatMP3 / MP4
Original URL https://youtube.com/watch?v=-cPaiU31AtA

Description

Lyrics

Babylon
Babylon o

Babylon
Babylon o

Yeah yeah

(Chorus)
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

(Verse 1)
Dem say make I no go enemies dem set trap
I waka with leg Like who dey Cele church
Normally I no fear My paddy I dey tell you
If Corona burst me I no still wear mask

Shey you remember when we no fit hold the tears back
When we still dey push Iyana School to Festac
This my tori you no go fit learn
Cos na the kind matter wey go fit to end class

(Chorus)
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

(Verse 2)
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Blow that kanaku for your face like Okoro
Leader Lion Yes I be idolo
Fight and face my fears no ojoro

Fire burn Babylon
Jésu
Man ah move like a stallion
Jésu
Mi team strong my nuh tag along
Jésu
World Best ah di champion
Vict0ny carry on

Them been dey shenk me say I no be member
I go reset back if I reason my setback
Isi Ebuka, I get big head
And I stubborn pass government wey no gree to end SARS

(Chorus)
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

🎧 Just For You

🎵 30 For 30 - Sza & Kendrick Lamar 🎵 Illegal - Pinkpantheress 🎵 Be Mine - Kamrad 🎵 Someone Like You - Adele 🎵 Azizam - Ed Sheeran 🎵 We Found Love - Rihanna Feat. Calvin… 🎵 Bad Guy - Billie Eilish 🎵 Nuevayol - Bad Bunny 🎵 The Giver - Chappell Roan 🎵 Childlike Things - Fka Twigs 🎵 Blink Twice - Shaboozey & Myles Smith 🎵 Sapphire - Ed Sheeran