MP3JOSS

Zinoleesky - Many things (Lyrics)

Zinoleesky - Many things (Lyrics)

Choose Download Format

Download MP3 Download MP4

Details

TitleZinoleesky - Many things (Lyrics)
AuthorGoldenfish Ent.
Duration3:33
File FormatMP3 / MP4
Original URL https://youtube.com/watch?v=r6LSvEFIVcU

Description

Zinoleesky many things
many things zinoleesky


For your music submission, business enquiry and copyright issues please contact us;
📩 goldenfishent200@gmail.com

Please Subscribe To Our Channel And Turn On Bell Notification 💜

Follow Us On IG...https://www.instagram.com/goldenfish_ent

TikTok: goldenfishent

(many things lyrics ✍️)

Mama said
You don't need no interception
You are perfect
Because of ur imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection

Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song

Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance

And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to church but I no do jazz
Now u see I'm living good life

Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas

I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

Life go teach u pass professor
On d road so no ask me where I learned from
Always moving with precaution
Mehn I swear say u no fit catch me for junction

Ever since I dropped my first song Me I know say
The next one go be d best one
Kemi gan to domo tan so mehn
Eye too see melo ni mo fe so

Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance

And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to Church but I no do jazz
Now u see I'm living good life

Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas

I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

You don't need no interception
You are perfect
Because of ur imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection

Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song


#manythings #zinoleesky #aftonfamily






tags;
zinoleesky many things
many things zinoleesky
zinoleesky many things lyrics
many things zinoleesky lyrics
many things lyrics
zinoleesky songs
zinoleesky music
zinoleesky new music
afrobeat music, Nigeria music

🎧 Just For You

🎵 Shake It To The Max (Fly) [Remix]… 🎵 Sexy And I Know It - Lmfao 🎵 Blessings - Calvin Harris Feat… 🎵 Anxiety - Doechii 🎵 Somebody That I Used To Know - Gotye… 🎵 Despacito - Luis Fonsi & Daddy Yankee… 🎵 Daisies - Justin Bieber 🎵 Let Her Go - Passenger 🎵 Midnight Sun - Zara Larsson 🎵 Victory Lap - Fred Again..., Skepta &… 🎵 Perfect - Ed Sheeran 🎵 Be Mine - Kamrad